Da-da-da-da
Da-da-da-da (aah)
Plenty kele for my life na you I choose (you I choose)
I don dey wonder if everything na cruise
If I do you wrong my baby boo, I'm sorry
You say I get many girls that one na story (that one na story)
But na you dey my mind
I swear say na you dey my mind
I swear, I no dey lie
I dream about you all the time
'Cause girl, you blow my mind and I no fit deny
Hmm, girl you do me bad yea-yea-yea
Ogechi, Ogechi ka nma
L'ẹnu my babe, oge nkem no okanwa
Olólùfẹ' I no go lie, I need your love Ifeoma
Gwam ife m ge'enye gi obim ima na imaka
Breathing in your love is all I do for the living
Hi, tempted to touch your foreign booty ah-ah-ah
Ifenkili mo-o, see the love I gat
Fit to full your love bag, ehh
Oh baby, this love is real oh (is real oh)
I give you ponmo, put am with fish oh
Turn am like uba, kpo ya ka abacha
Ye nya ife oga ta baby, I know say you like am
Ima na imaka li, ima na imaka lili
Ada di ora mma
Turn around make I spray you all my dollar now
Para dey for my body yea
Chop my groundnut oh
Make you born my pikin oh
Ogechi, Ogechi ka nma-a-a
L'ẹnu my babe, okanwa
Olólùfẹ' I no go lie, I need your love
I need your love, I need your love
I need your love eh (I need your love oh)
Ogechi, Ogechi ka nma
L'ẹnu my babe, oge nkem no okanwa
Olólùfẹ' I no go lie, I need your love Ifeoma
Gwam ife m ge'enye gi obim ima na imaka
Ogechi, Ogechi ka nma
L'ẹnu my babe, oge nkem no okanwa
Olólùfẹ' I no go lie, I need your love Ifeoma
Gwam ife m ge'enye gi obim ima na imaka
Ha-ha-ha-ha, pa-ra-ra-ra
Pa-pa-pa-pan, pa-pa-pa-pan
Pa-pa-pa-pan