menu-iconlogo
logo

beeni

logo
Letras
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo beeni o eh eh

Yeah oyah o

Aah ah ah ah aaaah aaaah God get plan for me

Ckay yeeh o aah uh aah

Tomorrow get belle o

Nobody know wetin e go born

Yeah yeah

Yeah butterfly wey you see today

Only yesterday e be caterpillar wey dey crawl

Ma lo under rate anybody ma lo downgrade

If you want to love me baby love me today

No condition is permanent God get plan for me

E too sure for me aah aah ah

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo beeni o eh eh

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo beeni o eh eh

Abi bee koo

Beeni o beeni o

Abi bee koo

Beeni o eh eh beeni o

Abi bee koo

Beeni o beeni o

Abi bee koo

Beeni o eh beeni o

Look at me now look at one something look at one something

Just last week I didn't have nothing I didn't have nothing

My ex call my phone dey congratulate me congratulate me

I tell her thank you she want me back I say it's too late yeah yeah

Ma lo under rate anybody ma lo downgrade

If you want to love me baby love me today

No condition is permanent God get plan for me

E too sure for me ah ah ah

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo beeni o eh eh

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo beeni o

Abi bee koo

Beeni o beeni o

Abi bee koo

Beeni o eh eh beeni o

Abi bee koo

Beeni o beeni o

Abi bee koo

Beeni o eh beeni o ore o

beeni de CKay/Barry Jhay - Letras y Covers