menu-iconlogo
logo

beeni

logo
Letras
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo (Beeni o eh eh)

Yeah, oyah o

Aah ah ah ah aaaah aaaah

Ckay Yeeh o, aah uh aah

Tomorrow get belle o, nobody know wetin e go born

Yeah yeah,

Yeah, Butterfly wey you see today,

Only yesterday e be caterpillar wey dey crawl

Ma lo underate anybody, ma lo downgrade

If you want to love me baby, love me today

No condition is permanent God get

Plan for me, e too sure for me aah aah Ahh

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo (Beeni o eh eh)

Abi bee koo (Beeni o Beeni o eh eh)

Look at me now, look at one something (look at one something)

Just last week, I didn't have nothing (I didn't have nothing)

My ex call my phone dey congratulate me (congratulate me)

I tell her thank you, she want me back I say it's too late yeah yeah

Ma lo underate anybody, ma lo downgrade

If you want to love me baby, love me today

No condition is permanent God get

Plan for me, e too sure for me aah aah Ahh

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o

Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba

Abi bee koo (Beeni o eh eh)

Abi bee koo (Beeni o Beeni o eh eh) ore o

beeni de CKay - Letras y Covers