menu-iconlogo
logo

Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix)

logo
Letras
Goya Menór

Ameno

Okhiante kpe khere

Dj give me naya ku khere

Let me tell them how the thing goes

How the thing goes

Ha, okay

Sheybi meka tamuwa

Say my pikin nor go join cult?

Ha, you wanna bam ba?

You wanna chill with the big boys?

Now you dey run kiti-kiti

You dey run kata-kata

Nor fit drink water drop cup

Ah, eh

Shey you see how the thing goes

How the thing goes

Oya telly me who blend you?

And who? And who?

This one nor be zobo nor be can juice

Go school you go school go dey pem tools

And now the parameter set, you wan Dey form jew

See even your papa nor fit save you

For all the calamity wey him pikin don do

Men, all the n***** don dey find you

Because that n**** wey you play Omo e don kpuff

Oboy e don kpuff

Ah, eh

Come on, let’s go

Sheybi meka tamuwa

Say my pikin nor go join cult?

Ah, you wanna bam ba?

You wanna chill with the big boys?

Now you dey run kiti-kiti

You dey run kata-kata

Nor fit drink water drop cup

Ah, eh

Shey you see how the thing goes

Okay, come on, let’s go

Ah, okay

Because you made it to the top throne

Let me see what my God father can do

Cause He’s the Father to the fatherless

And the Mother to the motherless

And nothing no one can do

But promise not to fight again

Not to do anything that will hurt again

Cause if you do, Na him be say you don gog again

And na that time you go run again

I swear Ah

Sheybi meka tamuwa

Say my pikin nor go join cult?

Ha, you wanna bam ba?

You wanna chill with the big boys?

Now you dey run kiti-kiti

You dey run kata-kata

Nor fit drink water drop cup

Ah, eh

Shey you see how the thing goes

And who? And who?

Ah

Eh