menu-iconlogo
logo

Scape Goat

logo
avatar
D'banjlogo
🔥𖤍☢stephen🔥flame☢𖤍🔥logo
Canta en la App
Letras
Take my heart, take my love

Take my body come build my home

Stay with me Iyawo mi

Cos you love me

I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby (oh ahh)

I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby (oh ahh)

Baby boo I can see your eyes

Say you don jam many fools for your life

Dem go come as lovers as dem disguise

But as time goes by na ur body be the prize

Success sef wey you carry na die

Thats why sometimes I no dey surprise

Dem go say dem love you but that na lie

Chop and clean mouth tell you bye bye

Me sef I no tell you say na me holy pass

Some people dey talk say I dey use jazz

Dem say I bush, some say I razz

Dem say I be nobody, I no get class

Well, I've been bad and I know it

And I'm sorry wanna show it

But no one, will give me a chance to prove myself

Despite what you've heard of me

You still went ahead to be with me

You have chosen to be there for me

To you I make this vow I say

Take my heart, take my love

Take my body come build my home

Stay with me Iyawo mi

Cos you love me

I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby (oh ahh)

I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby (oh ahh)

For all those guys that caused you pain

That broke your heart and brought you shame

If you need someone to blame

You can put the blame on me

For all those guys wey spoil your name

Those guys that drove you insane

Let me be the one to pay

At your beck and call with no delay

I'll stay committed to you girl

I'll never fall your hand

Let let them call me a fool girl

Omo na dem get their mouth oo

I've been bad and I know it

And I'm sorry wanna show it

But no one, will give me a chance to prove myself

Despite what you've heard of me

You still went ahead to be with me

You have chosen to be there for me

To you I make this vow I say

Take my heart, take my love

Take my body come build my home

Stay with me Iyawo mi

Cos you love me

I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby (oh ahh)

I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby (oh ahh)

Omo toh good o, o good o

Toh good o, o good o

Ani toh nice o, o nice o

Toh nice o, o nice o

Omo toh clean o, o clean o

Toh clean o, o clean o

Omo toh set o, o set o

Toh set o, o set o

Toh sweet o, o sweet o

Toh sweet o, o sweet o (till fade)