menu-iconlogo
logo

Raba (feat. Kiss Daniel & Sugarboy)

logo
Letras
Omo na me as I dey here

Oh oh oh oh oh oh oh

O na na na

Omoge my raba is near

Oh oh oh oh oh oh oh

O na na na

In love with your body I am

Say I'm in love with your body

Eh oh oh

Lotori mi lo je gbese eh

Lotori mi lo je gbese eh

Lo je gbese oh

Lotori mi lo je gbese eh

Lo je gbese oh

Lotori mi lo je gbese eh

Lo je gbese oh Sugarboy go oh

Jen koba wan

Rastaman burst pon another one

Bands be the motto gabadaya

Sugarboy sweet dem Agbalumo

Na dem no know

Mr lover lover e no business if no Rabarabaraba

Mr Sugar Sugar Akwaibom G wey dey scatter scatter

Boss fi di hit feel the heat feel the beat

Anytime Couby drop put that ish on repeat

Dj Shabsy for the street no be beans

The girls wan chop big thing on repeat

You believe me

Pretty girsl dem them want to deceive me

Emperor Geezy

See let them know that we run the city

Omo na me as I dey here

Oh oh oh oh oh oh oh

O na na na

Omoge my raba is near

Oh oh oh oh oh oh oh

O na na na

In love with your body I am

Say I'm in love with your body o

Eh oh oh

Lotori mi lo je gbese e

Buy Feragamo I go pay

Lotori mi lo je gbese e

If you like you buy Monapo I go pay

Lotori mi lo je gbese e

The night is yours but then I go pay

Lotori mi lo je gbese e

It's me and you anything you want I go pay

Omo omo tell me whose farther than

Tell me whose wacker than

Omo I kick off the show 20 1 4

Scatter all of dem put together chai

Na so they fire me for Tweeter

Say I too dey mess with the same sound

No too dey worry me no dey famba

I too dey cana with the songs I dey push out

Mo sare shey 3 hits

Dem girls dem loose oh

Dem eye dey too shook

Sugarboy fire me I thunder one

Shabsy lo fa collabo

Won yan

Craze dey worry them

Boya lemo pe moti yo

Shame dey worry dem

Boya lemo Danny on a low oh

Omo na me as I dey here

Oh oh oh oh oh oh oh

O na na na

Omoge my raba is near

Oh oh oh oh oh oh oh

O na na na

In love with your body oh na

Say I'm in love with this body

Eh eh oh oh oh

Lotori mi lo je gbese e

Lotori mi lo je gbese e

Lo je gbese oh

Lotori mi lo je gbese e

Lo je gbese oh

Lotori mi lo je gbese e

Lo je gbese oh

Boy Kiss DJ Shabsy

Sugarboy ye eh

G Worldwide ha ha ha

Black card in my pocket

Bill ain't a problem

Forever Dope

Raba (feat. Kiss Daniel & Sugarboy) de DJ Shabsy - Letras y Covers