menu-iconlogo
logo

Two Criminals

logo
Letras
Day break everywhere burst

Je o mo

Abeg

Kapaichumarimarichopaco

Wo I be badman original

If no be money matter biko don't call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V I P for this town na you be regular

Abeg we be badman original

If no be money matter biko don't call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V I P for this town na you be regular

Ego (Ego)

Kudi (Kudi)

Owo (Owo)

Wrapper (Wrapper)

Erigga (Erigga)

Zlatan (Zlatan)

Pawon pelu Lampard wo

Ego (Ego)

Kudi (Kudi)

Owo (Owo)

Wrapper (Wrapper)

Erigga (Wahala)

Zlatan (Abeg)

Pawon pelu Lampard

Who you know for the street wey dey carry talk (Paper)

Voltage wey dey carry chalk abeg

Ask your girl who dey carry fork

But I dash you pack your girl too dey carry chalk

I slack her pants run enter waf for side

For two weeks na my hotel she dey residents

Like stereo she no wan let my n****e go

So addicted you such say she dey sniff coco

Eeh God money too sweet abeg

Rise her leg the kind style when I bean abeg

Quench her find join am I no dey feel bad

Waka leave them go one side go smoke my laud

Warri crisis pikin no s**t in speaking

You thinking stinking

Fuck what you've been drinking

Professor Linkin toward this jogodo

Who wan jump if I hold am na kokoko badman

I be badman original

If no be money matter biko don't call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V I P for this town na you be regular

Abeg we be badman original

If no be money matter abeg don't call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V I P for this town na you be regular

Ego (Ego)

Kudi (Kudi)

Owo (Owo)

Wrapper (Wrapper)

Erigga (Erigga)

Zlatan (Zlatan)

Pawon pelu Lampard wo

Ego (Ego)

Kudi (Kudi)

Owo (Owo)

Wrapper (Wrapper)

Erigga (Erigga)

Zlatan Kapaichumarimarichopaco

Pawon pelu Lampard

Eru rapper bi temi bai won ri

Eroran lo ba de Olorun ko gba agidi

To ri temi won ko gba wole eyin oro ashri

Ti ba gbo beat to dun bayi mo ma di asiwe

Kokoro gbe nkan mi se nu muye

To ri won fe da bi mi everyday lo fi pa ewure

Ile babalawo or ile onisegun

Still won ba mi gbogbo igbonyanju ologbon alani

Me l be king maker former shoe maker

Na me dey panpan your girlfriend Jennifer

If no be six figure l like a wild juta

Caretaker na me get house you don dey get liver

You be witch abi you sabi beef abi

Where you dey back then when l dey soak garri

Mi o be re wa se Mr Alabi yellow

Ahh Mr Alabi

I be badman original

If no be money matter biko don't call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V I P for this town na you be regular

Abeg we be badman original

If no be money matter abeg don't call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V I P for this town na you be regular

Ego (Ego)

Kudi (Kudi)

Owo (Owo)

Wrapper (Wrapper)

Erigga (Erigga)

Zlatan (Zlatan)

Pawon pelu Lampard wo

Ego (Ego)

Kudi

Owo (Owo)

Wrapper (Wrapper)

Erigga (Erigga)

Zlatan (Zlatan)

Pawon pelu Lampard