menu-iconlogo
logo

The Erigma 2

logo
Letras
For this market when we dey so

Na when him goods finish them dey see ascrazeoh

I just gottahustle for the money

I got bunchof people wey dey always look out for me

Some of them wanna see me rise

Some of them wanna see me fall

The hustle na the only price

Little wonder when i give i dey give my all

Some of them wanna see me rise

Some of them wanna see me fall

The hustle na the only price

Little wonder when i give i dey give my all

Who wahala naked follow no dey use english pray

Oluwa sorry for me ‘cause if this peace to spread'

Na instablog but popular rapper don shift him brain

And if i die rap for naija no go sweet again

Fck the world even though na me prck go pain

I don care mhen them dey feel say i don sniff coine

Or dey warri garage for night dey thief people chain

But no i dey studio dey pinch people brain

I dey worry forget pikin when devil train

State of mind omo i dey get who go ball

Dey watch p**b inside church hope say no vex

But this pastor na office he open with brain

Na feel at home na him make visitor go spoil remote

No insult but erigga and mi na goat

Sorry for area they no fit dey wait for jesus

Still wait for us so m after this chorus burst

For this market when we dey so

Na when him goods finish them dey see as craze oh

I just gotta hustle for the money

I got bunch of people wey dey always look out for me

Some of them wanna see me rising

Some of them wanna see me falling

The hustle na the only price

Little wonder when i give i dey give my all

Some of them wanna see me rising

Some of them wanna see me falling

The hustle na the only price

Little wonder when i give i dey give my all

People are tired of the talking

Everybody know say money na action

Everybody know say money na action

People are tired of the talking

Everybody know say money na action

Everybody know say money na action

Everybody know say money na action

Yeah we all know for school before the long sleeve na the short sleeve

Take your time before the boss trips now the boss trips

Take your time how many time a n**a lost sleep

Yeah that's the hustle for the fam because they must eat

Shout to those born with a silver spoon

Be like say they lost my own malle no see for womb

Papa na pastor one day i had to ask

How come even though we fast papa the money no dey fast

Abi god be no christian

To anybody listening

Make i yarn you this wisdom

We up against the system

You gotta stay persistent

Omo life no be muscle

They tryna block your hustle

Sometimes nobody loves you

Warri no dey ever carry last the worst na draw

That's why i hustle hard i can't go back to what i was before

My number is 0 8 0 1 2 3 4 7 9

Please retweet my customer fit dey your upon timeline my n**a

For this market when we dey so

Na when him goods finish they dey see as craze oh

I just gotta hustle for the money

I got bunch of people wey dey always look out for me

Some of them wanna see me rising

Some of them wanna see me falling

The hustle na the only price

Little wonder when i give i dey give my all

Some of them wanna see me rising

Some of them wanna see me falling

The hustle na the only price

Little wonder when i give i dey give my all

Yeah jite just call me for warri say area dey argue

Mi kill erigga na lie erigga kill am shuu

I'm all about my goals dawg forget where keeper dey

Na pocket when no get money ant dey stay inside dey

All i see jealousy industry enemies

Pharacies for warri they be hating on me

No respect for the don i dey watching my doings

No matter who wins brother you can can't my influence

Na i go do am later na him make fowl no fit fly like other birds

This other verse na for my haters like bobrisky

Guy man go dey behave like girl dey judge me

Follow warri area gossip mills

If area fit kill jesus who be reverend father

Or erigga middle fingers up una father

Na wisdom the way jealousy dey mostly come

Na i'm happy for you

Na them be that oh run

Area