menu-iconlogo
logo

Dance For Me (Eugy X Mr Eazi)

logo
Letras
Its your boy Eazi

Eugy official

Music so sensual

4x Shoki Shoki me say Alkayida baby dance it for me and dab

She say she be one in a million

No body give me wyne like this

Tell me I be one you in a billion oh

Wey everybody dem dey call me chief

I no dey carry purse I got bullion

Wey if you give me dance

You go chop the paper

Baby girl I got billions

Oya give me chance make you chop the paper

As she do the Alkayida

She set the whole club on fire

Wey her body big like boombaya

Her body big like boombaya

She say she no want no wahala

She no want no wahala

Cause she need a real man lika Montana

Oya shatta

She go give me kind of dance wey me i never see eh

Zagadat

8x Shoki Shoki me say Alkayida baby dance for me and dab

Eugy

She be tryna hold my hand oh

Shawty say she wanna do the tango

I Dey tell her she be fine

All the time wey she dance

They are sweet to sey mango

So whyne up your waist for me babe

Your Alkayida dey drive me crazy

The way you kill the dance dem ah rate it

I love your style and nobody can debate it

Let me see your shoki shoki

Oh girl Make you take it low

Girl move your body body

No rush baby take it slow

Take it slow

I swear you know

Anywhere you Dey be I‘ll go

8x Shoki Shoki bise Alkayida baby dance for me and dab