menu-iconlogo
logo

Knee Down

logo
Letras
Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

I got you on my mind

If dem gimme one billi

I no fit leave your side

Many kele get me for mind

Give me sign give me sign

Make I make I come inside

Shey o n gbomi o (Gbomi o)

Shey you dey hear me so (Hear me so)

Day and night

Na you dey my mind

Shey you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you (Yeah)

Shey you want make I (Shey you want make I)

Shey you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you Yeah

Why don't you listen when I talk

I don't like the way you drive off

You don't have to curse I'll back off

I'm not recognizing my girlfriend

I was still thinking that s**t was all rosy

Now it's so cold in these streets and so lonely

Out here f**g with chicks that don't know me

Babes wey no dey close to your level no story

Now I'm having cold nights and

Low vibing

It's too lifeless for my own liking

I don write things wey I wan try speak

I don type since

I'll still wipe it

I'm trynna tell you that I got f**d up

Please don't throw that bag it cost way too much

See you sef know say I no fit to cope

I no go fit deny

It's been way too tough

Shey you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you (Yeah)

Shey you want make I (Shey you want make I)

Shey you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you Yeah

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Knee Down de Falz/Chike - Letras y Covers