menu-iconlogo
huatong
huatong
fireboy-dml-everyday-cover-image

Everyday

Fireboy DMLhuatong
Subido por parulam
(Ob' Obah)

(What dem-a say?)

Tell me, "where you dey

Lati Satide?"

I go meet you there

'Cause I miss you every day

Call me any day

I'll be on my way

I'm one call away

No matter the situa'

Girl, I'm not sure if my action

Done dey too much, I love you with passion

Jessica, Jennifer, familáṣọ

Awusubilai, no more fornication

Duro na, baby ma sọ

Girl, I want some

I say, "Na you, only you I wan dey sanction"

Ye, ọmọ yapa for my catalogue

But na only you wey I want for my mansion, oh

Girl, I'm not here to dey confuse you

Girl, I'm only here to dey convince you

That I love, and I need, and I miss you

Me, I love your body and your melanin, too

Follow me go

Gimme ginger

Take me high when my energy low

I never love you finish oh

Don't leave me, oroma

Ah, baby, let me take you to Ibiza

Let me put a ring around your finger

If you make the memory to linger

I will give you anything you want

Gba, ko jẹ

And I go gallant, I no go fear

You do me tungba, but I don't care

I'm in my feelings

And I just want make you know

Tell me, "Where you dey

Lati Satide?"

I go meet you there

'Cause I miss you every day

Call me any day

I'll be on my way

I'm one call away

No matter the situa'

Girl, I'm not sure if my action

Done dey too much, I love you with passion

Jessica, Jennifer, familáṣọ

Awusubilai, no more fornication

Duro na, baby másọ

Girl, I want some

I say, "Na you, only you I wan dey sanction"

Ye, ọmọ yapa for my catalogue

But na only you wey I want for my mansion, oh

But na only you, but na only you

But na only you, but na only you

But na only you, but na only you

But na only you-you-you, you

Grabaciones

Te Podría Gustar

Ver máslogo

Listas de reproducción relacionadas

Ver máslogo