menu-iconlogo
logo

See Finish

logo
Letras
Yea ah aaa

No rapper than rapper

Omo ologo oooo (I T BLAZE)

FLEXY CHASE IKA

If no be God see finish lomo araye n waaa

If is still come finish awon weyre

Masharey waaaa aaaaaaa

Who be my plug only God

All day man pray sha me God

I no get nobody only mama

So tell me why I no go kala

Bi won le lele won le ba mo

Ase olohun ni ma pa won

Bisi pado mo won pa won

Emi ata rodo ejaloo

They say everywhere good

Everything in lane

Onison lolaye so awey thank God

Gods time is the best

I no go lose gaudy 365 day only money matters oooo

I no get anybody only mama

So tell me why I no go kala

Steady grinding always for the paper

The bad boy always chasing mulaa

Baba like sha ni supporter

Timobagi lowuro momakepe jiova

Steady grinding always for paper

Awon olofor ba se ma subuu sha lon baka

Baba dakun sanu mi maje kiyami foo ju

Sunkun mi

Haha that most to enjoy ha she don too

Come endure

But so time go dey wey people self come

Dey say wa se kon se see aye

Se you know go get the raba ko kowo dele

I bi dey tell them kon duroo

Pooluwa sha lon so yan je kin se rere laye

Jeki yami jehun omo

If no be God see finish lomo araye n waaa

If is still come finish awon weyre ma

Sharey waaaa aaaaaaa

Who be my plug only God

All day man pray sho me God

I no get nobody only mama

So tell me why I no go kala

Bi won le lele won le ba mo

Ase Olohun ni ma pa won

Bisi pado mo ma pa won

Emi ata rodo ejaloo

They say everywhere good

Everything in lane

Onison lolaye so awey thank God

Gods time is the best

I no go lose gaudy 365 day only money matters oooo