menu-iconlogo
logo

Normal

logo
Letras
The way you dey gimme all your love

You go killy person o

The things wey you do me last night

I don learn lesson o

My friends bin don warn me say make I no near blessing

And if my heart go catch fire

I no fit tell person o

If I no chop she no go chop

Anything wey I want

She dey gimme times 4

She say if I be driver she go be the conductor

If I want Jara she go gimme some more

Her girls bin dey mock her say she no dey shame

She fell for a play boy wey go treat her like toy

Say she fell in love with the money and the fame

A black skin boy wey dey form fine boy

Yeeehhh

Girl I be loving you girl

He be Normal

Mi casa su casa

Normal

And I'll be showing you off

Dem ma know ooo yeah

Dem be chopping the format

And if them vex them go calm down

Make Dem no rush

He go hit them like lockdown

As we dey tour for the west

We dey fly go the east oh yeah

Say na we go dey run town

(Kutupa kutu tu pa kutu girl I'll be loving you I no dey cap MiO shere pa o)

Shori level ti mo de

Oluwa lol shey

Shori awon to jealousy

No time je Kon shabosi

Ele 4 for the boy

She won kpain for the boy

Ori brown skin boy

Pelu that big toy

Her friends say me local

Her friends say me lo

Shori fall for the raba

Shori fall for the

Shori fall for the muller

Shori fall for the Gbola

If I no chop she no go chop

Anything wey I want

She dey gimme times 4

She say if I be driver she go be the conductor

If I want Jara she go gimme some more

Her girls bin dey mock her say she no dey shame

She fell for a play boy wey go treat her like toy

Say she fell in love with the money and the fame

A black skin boy wey dey form fine boy

Yeeehhh

Girl I be loving you girl

He be Normal (Ge Ge)

Mi casa su casa

Normal

And I'll be showing you off

Dem ma know ooo yeah

Dem be chopping the format

And if them vex them go calm down

Make Dem no rush

He go hit them like lockdown

As we dey tour for the west

We dey fly go the east oh yeah

Say na we go dey run town

(Kutupa kutu tu pa kutu girl I'll be loving you I no dey cap MiO shere pa o)

Normal de Geekaydon/NuelMiuzik/Segdorn - Letras y Covers