menu-iconlogo
logo

Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) - David Guetta Remix

logo
Letras
(Oma nare imperavi ameno) oya meno

(Oma nare imperavi ameno) ameno, oyadepe kirin

Hekedimi yana kukirin

Let me tell them how the thing goes, ah

How the thing goes, ah, okay

(Dori me) shebi meka tamoa

(Interimo, adapare) say my pikin don go join cult (dori me)

Ha! You want to bam ba? (Ameno, ameno)

You wanna chill with the big boys (latire)

Now you dey run kiti kiti

You dey run kata kata (latiremo)

No fit drink water drop cup (dori me)

Ah, hey! Shebi you see how the thing goes

Oma nare imperavi ameno (oya telli me who blend you?)

Dimere, dimere, mantiro (and who, and who?)

Mantire mo, ameno

Ha! This one no be zobo, no be can juice

Go school, you go school, you go dey press tools

And na the parameters set you wan dey form dew

See, even your papa no fit save you

For all the calamity wey him pikin don do

Men, all the niggas don dey find you

Because that nigga wey you peff

Omo e don puff, oh boy, e don puff, ah! Eh!

Come on, let's go

(Dori me) shebi meka tamoa

(Interimo, adapare) say my pikin don go join cult (dori me)

Ha! You want to bam ba? (Ameno, ameno)

You wanna chill with the big boys (latire)

Now you dey run kiti kiti

You dey run kata kata (latiremo)

No fit drink water drop cup (dori me)

Ah hey! Shebi you see how the thing goes

Oma nare imperavi emu nare, ameno

Oma nare imperavi emu nare, ameno

Ameno do re

Ameno dori me

Ameno dori me

Ameno do, dori me reo

Ameno dori me (okay, come on, let's go)

Ameno dori me (ah, okay)

Because you made it to the top throne

Let me see what my godfather can do

'Cause He is the father to the fatherless

A mother to the motherless

And nothing no one can do

We promised not to fight again

Not to do anything that will hurt again

'Cause if he do na him he say e go hot again

And another time you go run again, I swear, ah!

(Dori me) shebi meka tamoa

(Interimo, adapare) say my pikin don go join cult (dori me)

Ha! You want to bam ba? (Ameno, ameno)

You wanna chill with the big boys (latire)

Now you dey run kiti kiti

You dey run kata kata (latiremo)

No fit drink water drop cup (dori me)

Ah, hey! Shebi you see how the thing goes

Ameno (and who and who, ah)

Oma nare imperavi ameno

Dimere, dimere, mantiro

Mantire mo, ameno

Ah, eh! Come on, let's go