menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Feeling Good

Guchi/Bayannihuatong
porrinhahuatong
Letras
Grabaciones
(Ched')

Bayanni

Guchi oh

Hmm, living my life, I no pretend (oh no-no)

Everything I do na for the best

(Everything I do na for the best o)

I no fit overthink, oh

Me, I no like stress

Steady on my speed, oh (dem no fit catch me)

Decimal, check my point e dey personal

Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá

Ah, from London to Argentina

Pull inna Rolls, but we leave inna Bentley now

Check my point e dey personal

Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá

Ah, from London to Argentina

Pull inna Rolls, but we leave inna Bentley now

I'm feeling good tonight (tonight)

Let's catch up with the cruise tonight (tonight)

Leave everything you dey do tonight (tonight)

Just come get in the mood tonight

Me, I wan flex, me, I wan enjoy

Inimanimo, all my energy plenty sha (for the Lord's sake)

I'm going on top

Make nobody come dey use my head dey kpa

I no dey wrong nobody

Na why I no dey worry

Na God wey fit judge me (oh, no, no)

Decimal, check my point e dey personal

Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá

Ah, from London to Argentina

Pull inna Rolls, but we leave inna Bentley now

Check my point e dey personal

Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá

Ah, from London to Argentina

Pull inna Rolls, but we leave inna Bentley now

I'm feeling good tonight (tonight)

Let's catch up with the cruise tonight (tonight)

Leave everything you dey do tonight (tonight)

Just come get in the mood tonight

(Timi Jay on the track)

(Chech-da-producer)

Decimal, check my point e dey personal

Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá

Ah, from London to Argentina

Pull inna Rolls, but we leave inna Bentley now

Más De Guchi/Bayanni

Ver todologo

Te Podría Gustar

Feeling Good de Guchi/Bayanni - Letras y Covers