menu-iconlogo
logo

Bolanle

logo
Letras
Pepper them

Pepper them oh

Bolanle get boyfriend

Wey dey misbehave

She get boyfriend

Wey no like to spend oh

She get boyfriend

He too dey kaku

She get boyfriend omo Ijebu eh

She enter her DM

She see omope

Omope Folahan Bolanle

Bolanle s'ope oh

She enter her DM

Or'omo better oh

Gbo si nu Chevrolet baby

Abi o fe fe ese sa o

Pepper them Bolanle pepper them oh

Pepper them Bolanle pepper them oh

Pepper them Bolanle pepper them oh

Pepper them Bolanle pepper them oh

Ha Who no like better thing

Who no like better thing

Bolanle like better thing

She too like better thing

Who no like better thing

Who no like better thing

Bolanle like better thing

She too like better thing

All the way from Epe to Lekki

Bolanle don turn person

Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person

Bolanle ma ti gbera

Bolanle ti je jackpot

To ba ri Bolanle ni si'n Oloun o ti je gbogbo cactus

Pepper them Bolanle pepper them oh

Pepper them Bolanle pepper them oh

Pepper them Bolanle pepper them oh

Pepper them Bolanle pepper them oh

Who no like better thing

Who no like better thing

Bolanle like better thing

She too like better thing

Who no like better thing

Who no like better thing

Bolanle like better thing

She too like better thing