shey bo wun lomo barnabas
eni to mo way shey bo wun lomo
dear father in heaven
bout time to take over
e don tey wey i trouble you
back down o lucifer
i no dey follow pastor dey beef imam
father na father
say me i don busy my call
i won focus on you on god
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
me i get sense
i get god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don con report
me i get sense
i get god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don con report
ah eh god o
no make i fall o
this one wey things dey cost
i still want to ball
i still want to tanotano
eh god o
no make i fall o
this one wey things dey cost
i still want to ball
i still want to tanotano
dear father in heaven
sometimes i catch your blessings
e dey tey to show for face
e be like hiv
church for club
gucci for cloth
land for port
make dem no mind me yanga
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don con report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don con report
ah eh god o
no make i fall o
this one wey things dey cost
i still want to ball
i still want to tanotano
eh god o
no make i fall o
this one wey things dey cost
i still want to ball
i still want to tanotano
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas