Ohhh wetin go kill a man na billing oh
Oh ohh ohh oya daddy
Majeed baby
I get 10 k for aza
Oh no
And my padi wan borrow the raba
Raba
My shawtie wan do data
My mama call me later
She need funds oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba mogbe
Omo dey go shoot my leg catapult
But I go live life I go chop life
My brother yawa no dey end yawa no dey end
Oh I go live my life
Oh I go my chop life
'Cos yawa no dey end yawa no dey end
Yeah I made a million dollars
Now I'm tryna make some billion dollars
Be like anytime Wey I climb one ladder
E get another one Wey go take me higher
Higher o
E no Dey end
But I go gbadun my life 'til the end
If you bin get o
Dem a your friend o
If you no get oh
Demmma go Shenk o
Sometimes you gotta
Sip and drink palm wine
You Dey hustle you must get
Time to whine and dine
'Cause one day all man must to kpai
So my guy
Make you live your life
But I go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
No dey no dey
I go live my life oh
Oh no no no
I go chop my life
Wen it po do
No no no
'Cause yawa no dey end
Yawa no dey end
Yawa no dey
Yawa no dey
But I go live life
'Pon deck
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
No dey end oh
I go live my life oh
I go chop my life
'Cause yawa no dey end
Yawa no dey
Billing opor po po
Opor ju
My
Wish you on a mix