menu-iconlogo
logo

Sisi Maria

logo
Letras
Uhh

Bounce (bounce)

Bounce eh, baby oh, bounce

Bounce, bounce

Bounce o, baby oh, bounce

Berry pon this, eh

Berry pon this, eh

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma o

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma o, yeah

Only you, only you baby

Afurum gi n′anya (eh-eh)

No be joke if I tell you your loving na fire, yeah (na-na-na)

Give me chance, everyday I go love you taya (eh-eh)

You too-too sabi

Your mama too-too try, eyea eh-eh

Na so, na so

E be you wey I wan marry

Na so, na so

Na my pikin wey you go carry

Na so, na so

Omalicha let me love you, love you, love you

Forever love you, love you, love you, my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma o

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma o, yeah

We go hammer, I go buy you plenty diamond

Oluwa provide o, I go dash you mansion (mansion)

I pray for the day wey we go pull up in a Phantom

My number one, omo you my number one

If you no dey I no go function

Na so, na so

E be you wey I wan marry

Na so, na so

Na my pikin wey you go carry

Na so, na so

Omalicha let me love you, love you, love you

Forever love you, love you, love you, my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma o

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma o, yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma o

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma o, yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma o

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma o, yeah