menu-iconlogo
logo

Agwu Agwu

logo
Letras
I be trapping from the East you know

In my kitchen whipping up all the hits u know

Men am All about my biz you know

Ain't no modafuka do it like me u know

Bami lowo

Mua gbakasia the show o

Fa na Juzi kam si ri buru drill were dokasia d flow

U don't know u don't know you should know

Na d boy Ekoligo

All my fore fathers Deh be proud

Steady getting bags

Swag no fit die i i i

Omangwu agwu

I be trapping from the east

Omangwu agwu

Oga Dika film

Omangwu agwu

Olu anyi tuga di legit

Oma nku aku

Get up of my biz

Omangwu agwu

Si na onwero onye ga atuhali ya

Ha Cho ituhali Ife Edelu ede

Mana onwero onye ga ebuhali ya

Ha Cho ibunye Anyi Afia elelu ele

All of these people wan hear us cry

Anyi ama bezi akwa ebelu ebe

Cause you know I'm a survivor

Ha ma topu nwu Ife ekelu eke

Ha si mu Gaba

Ha si mu puta

Ha si mu cheta

Say na mu ka fa

Ha bido mata

Oga Aku na bar

Ichuba mu cha

M'bulu gi ta ta ta ta

Put me underground

Mua si ya to

Say we too dey cap

Mua asi ya do

I be counting mills

Steady on my flow

While Dey knocking

Kpo kpo kpo kpo

I be trapping from the east

Omangwu agwu

Oga Dika film

Omangwu agwu

Olu anyi tuga di legit

Oma nku aku

Get up of my biz

Omangwu agwu

I ll be repping from the East

Na we get the Gist

Na we be the beast

Weh dem d appease my N**a

If u want it get the gees ma N**a

Yeah yeah yeah

All I want is the money bags

If you want it then U get it bad

100 racks on my f**g cards

Yeah yeah

Who be that (RANE tell em)

Shawty no Dey form for me (stop'am)

Zuby he the one that fenda ride for me (hitter)

All these other niggas they be sons to me

Tell that n**a choo light a blunt for me

Chelu'oo nwanne Mua ji the juice and the Jin

Pull up in a coupe with the tints

And ma crew they be kings

Your girl coming through with her friend

Shawty gimme neckie in the Benz (see)

This ma vicinity up till infinity

Another rapper this dope is you kidding me

Kill any beat call that shit A1 felony

I bring the melody feeling me

(checkat)

Olu'm bu legit oma'n kuaku

Anyinenye kwa police aka azu

My men donye kwa iru inawa azu

And see these our figures

Oma'n gwu agwu

I be trapping from the east

Omangwu agwu

Oga Dika film

Omangwu agwu

Olu anyi tuga di legit

Oma nku aku

Get up of my biz

Omangwu agwu

Agwu Agwu de Nami - Letras y Covers