menu-iconlogo
huatong
huatong
omah-lay-temptations-cover-image

temptations

Omah Layhuatong
ouedr3002huatong
Letras
Grabaciones
(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?

Your eyes no dey dry water

Today I dey on this one

Tomorrow that one

If it wasn't for you

Wetin a boy for do

In all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong

You see in all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh

My rizzler

When I dey down, I roll one

To go back up

Ohh

My day one

From way back you dey there

You no give up

When I don backslide in my passions and in my prayers

When I no get occupation

Only you see my potentials

I don't even keep up with my family

Barely even post my picture on Insta

Cannot deny that I got issues, sadly

But you dey for me today, you dey tomorrow

Muna gi go be forever

All the things you wish for me, I wish for you

Me and you together forever

In all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong

You see in all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh

My rizzler

When I dey down, I roll one

To go back up

Ohh

My day one

From way back you dey there

You no give up

Más De Omah Lay

Ver todologo

Te Podría Gustar