menu-iconlogo
logo

Personally

logo
Letras
Personally personal personally

Personally personal personally

Personally i rock your body

I promise you go home

You won tell your daddy

Il give it to you like youe never had it

Swimming chin chin like speaking Chinese

Ehnna wetin be this

Baka boombooma wetin i see

Saga.. And she no wan gree

She talk say no wan leave

Eh

I no go lie

The things wey dey my mind

When i see you dancing girl

You got me high

And if you want to try

Gbege go dey tonight

Cos i in the mood

As long as you feeling the groove

I go deal with you

Personally eh

Personal personally.. aah aah aah aah

Personally eh

Personal personally.. I go deal with you

Personally eh

Personal personally.. aah aah aah aah

Personally eh

Personal personally

I go deal with you

I go deal with you

Personally.. professionally

I see what youe doing intentionally

Girl me want it physically

So give it to me give it to me radically

Emotionally.. psychologically

Youe turning me on biologically

Sexually.. dramatically

And she talk say she no wan leave

Eh

I no go lie

The things wey dey my mind

When i see you dancing girl

You got me high

And if you want to try

Gbege go dey tonight

Cos i in the mood

As long as you feeling the groove

I go deal with you

Personally eh

Personal personally.. aah aah aah aah

Personally eh

Personal personally.. I go deal with you

Personally eh

Personal personally.. aah aah aah aah

Personally eh

Personal personally

I go deal with you

I go deal with you

Girl exceptionally

The reason na spiritually

Money speaking

So drastically

Magically.. internationally

Haba..habatically

Grammarna for dictionary

Saga..but she no wan gree

She talk say she no wan leave

Eh

I no go lie

The things wey dey my mind

When i see you dancing girl

You got me high

And if you want to try

Gbege go dey tonight

Cos i in the mood

As long as you feeling the groove

I go deal with you

Personally eh

Personal personally.. aah aah aah aah

Personally eh

Personal personally.. I go deal with you

Personally eh

Personal personally.. aah aah aah aah

Personally eh

Personal personally

I go deal with you

Personally de P-Square - Letras y Covers