menu-iconlogo
logo

Hypertension

logo
Letras
Ikebe wey you carry for section

E don cause hypertension

Ayy (what you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?)

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?)

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?)

(What you workin'?)

(Ooh, ooh)

(Dante) hey

I see the signboard (signboard)

Wey say warning (warning)

'Cause your body dangerous

But, me, I no dey hear word (hear word)

I dey here 'til morning (morning, woo)

And that's on period (woo)

If na style (you get style)

If na moves (you get moves for days)

Sotey, sotey, sotey

Other boys dem hoping, boya (boya)

You get something for them, ah

(Nothing, nothing for them)

(How?)

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension

Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

Ikebe wey you carry for section

E don cause hypertension

Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension (hypertension)

Ikebe wey you carry for section

E don cause hypertension

Hmm

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?) Tell me what you workin'

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?) Oh, baby, show me workin'

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?) Show me workin'

(What you workin'?)

(Ooh) show me workin'

(Hey)

See person figure (see person figure)

Man dem wan figure your body (your body)

Or make I take better picture

My people gats see this your body, this your body

If na style (you get style)

If na moves (you get moves for days)

Sotey, sotey, sotey

Other boys dem hoping, boya (boya)

You get something for them, ah

(Nothing, nothing for them)

(How?)

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension

Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

Ikebe wey you carry for section

E don cause hypertension

Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension (hypertension)

Ikebe wey you carry for section

E don cause hypertension

Ooh, ooh

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?) Ooh, ooh

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?) Oh, ooh

(What you workin'?)

(Ooh, what you, what you workin'?)

(What you workin'? Ooh)

Stop (hey)