menu-iconlogo
logo

Lagbaja

logo
Letras
Call lagbaja call la gba ja

Ogini ne me nkpo tu a

Call lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi you go call Fashola

As road block don block ashana of

Na the matter we dey solve

But e no gree solve

Ask her wetin dey sup

E no fit talk

Nwane m disabili

Disability o

Wey you they give me

Wey you they give me so

They make you feeling

Like say you they killy show

You want to finish want to finish me o

Ewo nu

But e no fit work

See oil dey my head

The head too strong

We go gas call lagbaja

Say the matter don turn kasala

Abi make you call Fashola

As road block don block ashana

Na the matter we dey solve since

E no gree solve

Ask her wetin dey sup

E no fit talk

You can’t stop my shine

You can’t spoil my beat

You can’t catch my drip

No need to try

But try if you please

No get as e be aih

I I never did it oh

No no no

I never did it o

Tell them make them call lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi make them call Fashola

As road block don block ashana o

Na the matter we dey solve since

E no gree solve

Ask her wetin they sup

E no fit talk

Call lagbaja

Yeah hello

Hello

I know you can hear me

Swaps swaps

Hello hello

I know you can hear me

Talk now

Lagbaja de Peruzzi - Letras y Covers