menu-iconlogo
logo

Holiday

logo
Letras
ob obah

another banger

first you go be the bad guy

then you go be the actor

because i wan feed my family

na im make me thief my own guy laptop

came out alive omo me i thank god

my money big you go need tractor

if e be say you wan carry my weight

you go need new gym instructor

straight out of benin

i drop rema ep

2019 they think say the gbedu go finish

my music is travelin

from india to asia to berlin

the thing wey been pain me

be say una no wan be believe

i will never forget the time wey bad belle them cast us away

fast forward to today

everyday na holiday ayy ayy ayy

everyday say na holiday

oya day oya day day day owey

me and my guys wey dey chill with the kpor kpor [bracketed]

say we no dey ball oh [bracketed]

say my circle chekele but we go give you last card check up

make you no hate make you pray for the abili'abili'ability to catch up

no calculator fit count my surplus

ema to jó mi mo nshako

many nights wey i no sleep wey i no sleep

one hit i go overseas

still many people dey laugh me

but i steady believe

one favour please

keep my family strong for me

god i dey on my knees

straight out of benin

i drop rema ep

2019 they think say the gbedu go finish

my music is travelin

from india to asia to berlin

the thing wey been pain me

be say una no wan be believe

i will never forget the time wey bad belle them cast us away

fast forward to today

everyday na holiday ayy ayy ayy

everyday say na holiday

oya day oya day day day owey

i will never forget the time wey bad belle them cast use away

fast forward to today

everyday na holiday ayy ayy ayy

everyday say na holiday

oya day oya day day day owey