menu-iconlogo
logo

Hey Mama

logo
Letras
Ka'ije benu

Ngwa ka'ije benu

Na me be the jango

Girl I wanna take you away (Take you away)

My girl e don dey hard oh

Me wan smash it again (Again again)

I don't know if you ever know

Na the body wey dey do me dum dam

And incase you wanna collabo

I go show you wetin do me done cause

Give me something girl I want to kpokpo

I go knack you kpako

Give me dance cause I go like to konto

So na who be that kom kom

Give me something girl I want to kpokpo

I go knack you kpako

Give me dance cause I go like to konto

So na who be that kom kom

Hey mama hеy mama

Girl I dey psyche oh

Hey mama hеy mama

Hey mama hey mama

Mama mama

Hey mama hey mama

Gimme that gimme that thing

Ka'ije benu (Eh let's go)

Ngwa ka'ije benu (Gimme that thing that thing)

Ka'ije benu (Eh let's go)

Ngwa ka'ije benu

How can I be your only Rambo

Na only me go be commando

The money brekete for bank oh

Your body mede mede bad oh

Girl me I go shoot any man when come around

And when he turn around I go loader loader round

Me I go physically tell me why agwan

I be rude baga man wey go chase them outta town

Girl you too fine no be joke

And I fit kpai if you go

You no go kiss man make you go

You no go leave man no be so

Give me something girl I want to kpokpo

I go knack you kpako

Give me dance 'cause I go like to conto

So na who be that kom-kom

Give me something girl I want to kpokpo

I go knack you kpako

Give me dance cause I go like to conto

So na who be that kom kom

Hey mama hey mama

Girl I dey psyche oh

Hey mama hey mama

Hey mama hey mama

Mama mama

Hey mama hey mama

Gimme that gimme that thing

Ka'ije benu (Eh let's go)

Ngwa ka'ije benu (Gimme that thing that thing)

Ka'ije benu (Eh let's go)

Ngwa ka'ije benu

I been dey psyche oh

Now I don dey mad oh (Girl I dey mad oh)

Na me I dey pity pass oh

Na me them dey cheat pass oh

I been dey psyche oh

Now I don dey mad oh

See you no go kiss man make you go

You no go leave man no be so

Give me something girl I want to kpokpo

I go knack you kpako

Give me dance cause I go like to konto

So na who be that kom kom

Give me something girl I want to kpokpo

I go knack you kpako

Give me dance cause I go like to konto

So na who be that kom kom

Hey mama hey mama

Girl I dey psyche oh

Hey mama hey mama

Give it to me right there

Hey mama hey mama

Mama mama

Hey mama hey mama

Gimme that gimme that thing

Ka'ije benu (Eh let's go)

Ngwa ka'ije benu (Gimme that thing that thing)

Ka'ije benu (Eh let's go)

Ngwa ka'ije benu

Hey Mama de Rudeboy - Letras y Covers