menu-iconlogo
logo

Asiwaju

logo
Letras
[bracketed]

man getting high til i fade out

if the vibe no pure on my way out

hullabaloo any time we step out

the men dem outside we no dey house

no dey look for us we no dey house

you no dey see the mula we don spray out

thank god say the maga don pay out

ope o

see i'm ahead of them asiwaju

i'm a f g baller ighalo ni mi

no man fit talk s t to me

ni'lu mi you go collect o

see omo na me dey lead asiwaju

i'm a f g baller ighalo ni mi

no man fit talk s t to me

ni'lu mi you go collect o

cheers to my friends and clique

when i call demma all pulling up quick

strapped up with the guns and the swords and tings

bring hell to anybody wey try test me

i'm your dad i'm your uncle i'm your popsy

i be old man no go dey call me gen z

brother see steady giving them gap

mo ti lo far they can never near me

as my labba labba just go

my oyinbo wife don show

omo my polo white my face show

sweet boy for life you done know

your serious babe dey worry my phone

e don dey sup for back you don't know

every day we dey run am on code

supposed to know how di ting go huh

man getting high til i fade out

if the vibe no pure on my way out

hullabaloo any time we step out

the men dem outside we no dey house

no dey look for us we no dey house

you no dey see the mula we don spray out

thank god say the maga don pay out

ope o

see i'm ahead of them asiwaju

i'm a f g baller ighalo ni mi

no man fit talk s t to me

ni'lu mi you go collect o

see omo na me dey lead asiwaju

i'm a f g baller ighalo ni mi

no man fit talk s t to me

ni'lu mi you go collect o

i'm on a different steeze

singlet belt and ripped out jeans

man too wise i no fit lose that cheese

oluwa thunder my body with blessings

ogbeni ogbeni leave that ting

when i say kukuruku cook that thing

who dey check- who dey check am oya look that thing

face white yansh black i rebuke that thing

make nobody try stress me i no be jjc

i don't know if you get it on a top rating

affiliate with the best team

you wan race me we no dey do the same ting mmh

canoe no be jet ski omo you say wetin

no go reason me less omo you go chop crapping

i do it diligently

won le mi won le ba mi

man getting high til i fade out

if the vibe no pure on my way out

hullabaloo any time we step out

the men dem outside we no dey house

no dey look for us we no dey house

you no dey see the mula we don spray out

thank god say the maga don pay out

ope o

man getting high til i fade out

if the vibe no pure on my way out

hullabaloo any time we step out

the men dem outside we no dey house

no dey look for us we no dey house

you no dey see the mula we don spray out

thank god say the maga don pay out

ope o

Asiwaju de Ruger - Letras y Covers