menu-iconlogo
logo

Tuale

logo
Letras
lt's Aladdin the dangerous

Ain't nobody badder than

It's your boy Ycee

Shoutout for my people wey sabi

Shoutout to the people wey dey hustle in the street

Shoutout to the person wey dey make my song dey hit oh

Shoutout to that mama wey dey hustle in the street gbes

Shoutout to the people wey sabi

Shoutout to the brother wey dey hustle in the street

Shoutout to the chairman wey dey make my song dey hit

Oh I tuale for you

One tuale for you

Oya da dem say me I no go try to hustle make I work

Dem say me I no go fit to make am see me now

Oya wetin dey do you ooo

Oya pekele pekele arugbo je gbe se

Talo ma ba sanwo mi o mo mi o mo ooo

Why why you dey chook your mouth for my own hustle oh

Why you dey put your reggae for my own blues oh

Tokini tokini ton on rigi agbala je fu

Paburakata furo nini wo lala milolo egba

That's the voice of the streets

That's the voice of the streets

Oya na tuale for my people wey sabi

Tuale for the person wey dey make my song dey hit

Tuale for the baba wey dey hustle in the street

Tuale for the iya wey dey hustle hard na na na na na na na

Tuale for my people one time more

Gbosa for my people two time more

Shout hallelujah one time more

Shout hallelujah one time more ain't nobody badder than

Shoutout goes to daddy ati mummy

Three gbosa shoutout to Wayne ati everybody

Shoutout to awon temi ni gboro won shi ma gbo mi

And no be by my power

Baba God iwo lo shomi shomi

Shoutout to the fans showing love

You give me life you know

Shoutout to the haters wey dey diss wey dey doubt the flow

Went from overlook to overbook you know how long it took

I write the verse I murder hook

You bring the beef you sabi cook

Shoutout to the girls tryna wife the man

Shoutout to the hot producers wey ignite the jam

Baba God on top na you wey certify the plan

Shoutout to the man with guapp bigger than that rubber band

Shoutout to the bloggers wey dey try to bring me down

Make una stop am ema dan where I dey e no dey frown

Started from the bottom omo Ikorodu I stan

Ti ba make eh shoma bami ya photo je kin gboran

Na me know wetin I see before everything start to dey rosy

Olofo ni everybody lori Instagram you are too nosy

If you no get money na problem

If you no get money serious problem oo

Shoutout to God

Shoutout to Iya teacher

Shoutout to the street awon lo n ko mije bi pizza aiin

Awon lo n ro orin mi

Awon lo n gbo orin mi

Toba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi opor

Nobody die I say nobody scatter

Enemies go fry dem go gbes bi ti jaga hain hain

Call me Small Doctor agbewe je oganla

Alaafin omo better omo ton so omo iya teacher aiin

Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu

Paburakata fur nini wo lala milolo egba

That's the voice of the streets

Aaiin that's the voice of the streets

Oya na tuale for my people wey sabi

Tuale for the person wey dey make my song dey hit

Tuale for the baba wey dey hustle in the street

Tuale for the iya wey dey hustle hard na na na na na na na

Tuale for my people one time more

Gbosa for my people two time more

Shout hallelujah one time more

Shout hallelujah one time more

One time more ooh ah

Na na na na na na na na na na na

Na na na na na na na na na

Tuale tuale tuale

It's STG