menu-iconlogo
logo

Elon Musk (Remix)

logo
Letras
Wait they call me Shallipopi

Ibile!

All these my Southy boys,

Rands dey body

Dubai, Dirhams dey body

Yankee, Dollar-po dey body….

Elon musk sef na Pluto boi

Ehh him na Tesla kid

Pulling up with a Tesla toy

Eh No BiTch boi

Say Nor go dey,

Funds dey lowkey nor go play

Shallipopi I work all day

Plutomania we fly all day

Inside that your Evian so

Another Evian Dey inside

Inside that your Evian

Another Evian Dey inside

Inside that your Evian so

Another Evian Dey inside

Inside that your Evian

Another Evian Dey inside

All these Elon Musk boys

Para Dey body

(Dem dey vex)

BTC Dey body

(too much)

Money Dey body

All these Elon Musk boys

Para Dey body

BTC Dey body

Money sayyy sayyy

It’s the Remix of the Remix

(Elolo)

You know the Steez

(Elolo)

No cannabis

Your barka like Tesla, i gat the keys

(Elolo)

iStar, (Elolo)

I smoke, (Elolo)

I puff and pass (Elolo)

iLoud, (Elolo)

I choke i jogodo till i reach i-cloud

Abena please no dey doubt

E no be clout

My shekere no dey bounce

No go dey show

No dey proud

You don’t need to bow

Only when i want you down there

Bad girl say she wonna f*ck to the anthem

All these Elon Musk boys

Para Dey body

(Dem dey vex)

BTC Dey body

(too much)

Money Dey body

All these Elon Musk boys

Para Dey body

(ah dem dey vex)

BTC Dey body

Money sayyy sayyy

Ahh, Kuron’be!

Money too choke abeg

1 azul 12 people you no fit be my Cartels (for where)

Look at my squad you can tell

If you no see AP you go see R or Cartier

All these ones

Dem, this one’s

These ones when you see them make way

Evian dey

Maga dey

So therefore everyday na payday

I say no go put body if you no get mind

Unless your mind go dey

You wan chop life you no wan pay price

My guy na there you go dey

Kuron’be

All these my Southy boys

Rands dey body

Dubai, Dirhams dey body

Yankee, Dollar-po dey body

Elon Elon lon Lon Lon

Elon Lon

Elon lon Lon Lon

Elon Lon

Elon lon Lon Lon

Elon Lon

Shalli what? Shallipopi

Elon Lon Lon lon

Elon Lon

Elon Lon Lon lon

Elon Lon

How do I pay the funds

Send aza or send wallet

Payment received

Na he credit BTC

Now you don confirm Evian dey

Evian Dey

Now you don confirm Evian dey ehh

Go away, Evian dey ehhh

Evian dey? Evian Dey

Evian dey? Evian Dey