menu-iconlogo
logo

Strong Thing

logo
Letras
As I dae hustle!

Biko Open my way!

Many things way man dae face!

Make the hustle no be in vain

And I dae pray!

Anything way dae sup

Make my guys dem No relent

Say one day hustle go pay

Surely! We go make this money!

We go load am plenty!

We go do the strong thing

Surely! We go make this money!

We go load am plenty!

We go do the strong thing

Things you say

Me no doubt

You been promise say

You no go let me

Down down down

I still dae pray for grace

Remember

Make you no forget

Ah don wanna ever go down!

Bless me make you no look back

Abeg

I just wanna make this money

Load am plenty

Make ee pie up

Say Ee Ee Ee

Oh na na

Alerti go dae blowhaha

We Killing the show

Dem go gaga

Feeling my vibe ejodada

Surely! We go make this money!

We go load am plenty!

We go do the strong thing

Surely! We go make this money!

We go load am plenty!

We go do the strong thing

Baba show me love wey go blow ma mind

Ee don tae wey the boy dae grind

Ee go click cause I feel the sign

I believe you no go fall ma hand

Oluwa bless me make I gallant!

Steady connecting we go cash out

Let my niggas dem balance

Go dae turn up the club

We no go run down

Today is a happy day!

Shinnixstar that one dae ooo

Dj OP Dot! Everyday nah Jolly day

As I dae hustle!

Biko Open my way!

Many things way man dae face!

Make the hustle no be in vain

And I dae pray!

Anything way dae sup

Make my guys dem No relent

Say one day hustle go pay

Surely! We go make this money!

We go load am plenty!

We go do the strong thing

Surely! We go make this money!

We go load am plenty!

We go do the strong thing