menu-iconlogo
logo

Aimasiko

logo
Letras
Pa ra ra ra ra ra, pa ra ra ra ra ra, tah ah, eh

You dey work oh, you dey pray eh

You dey push o, everyday

You dey try oh, no be play eh

But your hustle never pay eh

And you think say God no dey for your side

And you want to find another way to prosper

You think say God no just get your time

Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa

Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa

Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa

You dey wait for your lover, you want to marry

You dey vex oh, time don dey go, you say why me o

You dey ask oh, for bouncing baby, you say father please no forget oh

Blessing follow me oh

You think say God no dey for your side

And you want to find another way to prosper

You think say God no just get your time

Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa

Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa

Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa ma wa

Oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa

Moni oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, Ola mi lowo Oluwa lo wa

Gbogbo ebi mi lowo Oluwa

Ara ile mi lowo Oluwa

Ife oko mi lowo Oluwa lo wa

Ani oro mi lowo Oluwa lo wa

Lowo Oluwa

Lowo Oluwa lo wa

Aimasiko de Simi - Letras y Covers