menu-iconlogo
logo

Who Is Your Guy?

logo
avatar
Spyrologo
❤️🔥DERA🔱🇳🇬❤️logo
Canta en la App
Letras
who is your guy [bracketed]

na only me walahi

see as we dey like beans and rice

i will never leave your side [bracketed]

i dedicate my time

to you my guy

even if the road rough i no mind

cause you be my gee for life

as i never see you online

e dey worry me and e dey give me concern yeah

i been ringing all your cellular

where you at

body no fit settle down yeah

i'm hoping you're okay we gat to party tonight

many gist dеy for mind yeah

me and you dey likе ednut my guy

don jazzy my guy

jowizazaa do transfer you sef be my guy

baddo is my guy my guy ah

to the one real one is enough

so i call your name and i'm asking

who is your guy [bracketed]

na only me walahi [bracketed]

see as we dey like beans and rice [bracketed]

i will never leave your side [bracketed]

i dedicate my time [bracketed]

to you my guy [bracketed]

even if the road rough i no mind [bracketed]

cause you be my gee for life [bracketed]

yeah i'm feeling good tonight

cause i dey here with my guy

i get plenty for my mind [bracketed]

but right now am with my guy [bracketed]

i no dey fear dem gat my back

shey you don see my formation

agbalagbi combination

sight the inspiration

and one hundred concentration

when my guys dem wole oh [bracketed]

bad energy far away oh [bracketed]

i thank god for my real gees

good friends no be money

who is your guy

na only me walahi

see as we dey like beans and rice

i will never leave your side [bracketed]

i dedicate my time

to you my guy

even if the road rough i no mind

cause you be my gee for life

spyrtmix