Oh Lord have mercy
Monie on the beat
Hear me now now now
Kuami Eugene aahah
I go whine oh yeah yeah
DJ make we sing to the girls na
Rockstar
Kai da a na wo yobbing me no
Kai da a na wo teasing me no
Kai da a na wo rocking me no
Wo feeling me no wo breaking me no
Kai da a na wo yobbing me no
Kai da a na wo teasing me no
Kai da a na
Wo feeling me no wo breaking me no
Take me away na your body I go dey
Take me away na your body I won dey
Far far away na your body I go dey
Baby take me away only you go be my lover
Baby tell me what's up
Oooh I really like your style you go down down
Oh tell me whatsup yeah
Oh I really like your style yeah
You got me moving madder madder
Anadwo bia na wo de si me so
Me kaikai me kaikai sɛnia wo feeling no sugar
Anadwo bia na wo de si me so
Me kaikai me kaikai sɛnia wo touching mo sugar
Sɛ wo frɛ me baby baby oh
Ma yɛ dideedidee
Sɛ wo frɛ me baby baby oh
Ma yɛ dideedidee
Me kɔ me sugar daddy
Na ma yɛ dɛ sɛ toffee
Wo frɛ me sugar daddy di di
Take me away na your body I go dey
Take me away na your body I won dey
Far far away na your body I go dey
Baby take me away
Only you go be my lover only you ooh
Ma lover you go be my lover
When I see your face ebe like say I see my mother
Girl don bother cos there is no other
Nuff of the them come
I for ma holy time but them no nada eh
Everyday me I go love you again
We go bring them well they go get skin pain
Everyday me I go love you again
Ah ah ah babe eh
Everyday me I go love you again
We go bring them well they go get skin pain
Everyday me I go love you again ah ah ah
Take me away na your body I go dey
Take me away na your body I won dey
Far far away na your body I go dey
Baby take me away only you go be my lover
Pass me ehuh mic check 12
Mic check check 12
Fine girl make I sing for you
Make I sing make I sing for you
Do re me fa so la ti do do
Do ti la so fa me re do do
The party dey f**king no dulling
Kai da a na wo teasing me no
All other girls keep talking they keep talking
Kai da a na wo rocking me no
Ah mic check 12
Mic check check 12
Baby make I sing for you
Make I sing make I sing
Take me away na your body I go dey
Take me away na your body I won dey
Far far away na your body I go dey
Baby take me away
Only you go be my lover
Kai da a na wo yobbing me no
Kai da a na wo teasing me no
Kai da a na wo rocking me no
Wo feeling me no wo breaking me no
Kai da a na wo yobbing me no
Kai da a na wo teasing me no o
Kai da a na wo feeling me no wo breaking me no