menu-iconlogo
logo

Fake Jersey

logo
Letras
Oh uh woh

Uhhhh yea

Oh ohh

Dr Dolor Entertainment

Wan ni mo wo fake jersey

Sho mo age mi?

Tin ba binu ma won fake Gucci

Ko de ko anybody

Wan ni mo wo fake jersey

Sho mo age mi?

Tin ba binu ma won fake Gucci

Ko de ko anybody

Uh yeaa

I go to Nike website

They say the jersey don sell out yea

I call Emeka for Iyaba

Emeka tell me say the jersey na 2500

I say Emeka gimme 1500

Emeka say No madam, I go give you for 2k yoyo

I say Emeka Oh no no no

Wan ni mo wo fake jersey

Sho mo age mi?

Tin ba binu ma won fake Gucci

Ko de ko anybody

Wan ni mo wo fake jersey

Sho mo age mi?

Tin ba binu ma won fake Gucci

Ko de ko anybody

Oh uh oh

I remember '98 (98)

Oliseh score the goal (Oliseh score the goal)

I remember '94 (Oh yeah)

Yekini head the ball

I can't come and kill myself

I can't come and go and die

Wetin dey the Gucci sef

Wetin dey the thing sef

I no fit forget Finidi oh (Finidi oh)

I no fit forget Yekini o (Yekini oh)

I no fit forget Omokachi o (Omokachi)

I no fit forget Okocha o (Okocha oh)

Fake Jersey de Teni - Letras y Covers