menu-iconlogo
logo

Plantain Boy

logo
Letras
Ok asmo ranbo

Don't keep us

Men I don't owe anybody anything men

I want to leave my life the way I can than

I noh come Lagos to count bridge

You see my life now hun

See see

Dem know me wella wella

Everybody know me as Mr Timaya

When I be common plantain seller seller

God don change my name to Timaya

Oh why I dey for choir

Back in the days for mountain of fire

Now so I just dey halla halla

God don answer my mama prayer oh why

Gbumadu gbumadu gbumadu

Dis boy na dakwala dakwala ehh

Everybody just dey feel me

Coast to coast dem know my name Chineke me

You ride Okada

I'm noh mean say you noh go driver hummer

Even if you sell pure water

I'm noh mean say your life dey for gutter

But I am still dat plantain boy

Na me be the pikin wen dey give I'm mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I'm a very big boy

I'm a very big boy

I'm a very rich boy

Ehy I'm a very rich boy

Ehy my God you don lift me high ohhhhhhhhh

Ehhhhhhhhhhhhhh

From nobody

God you make me me a somebody somebody eh

Oh my Lord I'm so happy

For blessing me A love for me ehy

I dey on my owe***

Che Jehova just bless me

Anybody without me just dey mesha goo

'Cos I noh know why people too dey jealous ehy

Modukpe all in a bigga safulo

Modukpe all in a bigga safude

You cannot stop us

I coming with the name of Jesus

Now sell I dey sell plantain plantain

Every Saturday

Me and my mama we dey sell plantain ohhhhhhhh

My mama mama plantain

Everybody everybody

But I am still dat plantain boy

Na me be the pikin wen dey give I'm mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I'm a very big boy

I'm a very big boy

I'm a very rich boy

Ehy I'm a very rich boy

Ehy my God you don lift me high ohhhhhhhhh

Ehhhhhhhhhhhhhh

Repeat thank God say

Alot alot of people dem want make I fall

Every nite and day dem wan see me fall

But Jehova Nisee don make me tall dakaie

All fingers are not equal

People dem plan na to see me fall

Every time them want make I go under

Chai Jehova don make me prosper

I go just dey become three wranly

I wanna law one

Dem noh like somebody wen dey grow

If dem see say you dey make am

Dem go want to make you slow slow

Ohhhhh you cannot stop me ehh

Jehova dey by my side

You cannot stop me ehhhhhh

Jehovah dey by my side ehhhh

Everybody everybody just say ahhh

Plantain seller they by seller

Dem know me wella

Eh everybody I'm a plantain seller

Youth*** everybody dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella dem know me wella

See I'm still that plantain seller

Eh I dey sell dem know me wella

Ehh everybody I am a plantain seller

You will know me everybody dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella dem know me wella

See I'm still that plantain seller

Na me be the pikin wen dey give I'm mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I'm a very big boy

I'm a very big boy

I'm a very rich boy

Ehy I'm a very rich boy

Ehy my God you don lift me high ohhhhhhhhh ohhhhhhhhh

Aye aye aye ohhhhhhhhh

Oh oh Ayiba ehhy

Thank you for mama joy

Ehh my mama ehhhhhh

I remember I sold plantain ohhhhh

Now my story don change

Dem want make I go back again ohhhh

Lie lie to lie lie I noh go fall

Believe in youself everybody