menu-iconlogo
logo

Koroba

logo
Letras
London

I no come this life to suffer

If I follow politician

You go hear am for paper

Them go call am prostitution

Who no like enjoyment

If money dey for pocket

Shebi na national budget o

We go blow am like trumpet

Koroba koroba koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koro kuru koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koroba koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koro kuru koroba koroba

Oya everybody carry your something

He say darling I'm watching you

Small thing you turn mugu

You come dey shout ole

The money you no work for

Bad commando

You carry overload

Yawa dey igboro

Sho wole ko wole

Koroba koroba koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koro kuru koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koroba koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koro kuru koroba koroba

Oya everybody carry your something

I don't mean to bother you at all

Monkey dey worki bamboo dey chop

Kila me ti tell me say you talk and do oga

Tell me wetin you fi do

I no mean to bother you at all

Monkey dey worki bamboo dey chop

Kila me ti tell me say you talk and do oga

Tell me wetin you fi do

Koroba koroba koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koro kuru koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koroba koroba koroba

Koro oya carry am

Koroba koro kuru koroba koroba

Oya everybody carry your something

Koroba de Tiwa Savage - Letras y Covers