menu-iconlogo
logo

Breakfast

logo
avatar
Ugoccie/Phynologo
precisiondanceacademlogo
Canta en la App
Letras
Endeetone D′Beat Lord

You say pack and go (park and go)

Say me I'm not enough (I′m not enough)

Say you no really send me

You only want to shag me

Tomorrow you find me come

Carry your drama come

Sị mụ gbahara love o

Small thing you go find fault oh (find fault oh)

No no no no

I no fit do again

Better better better

Make I see you later later

No no no no

I no fit do again

Better better better

Make I see you later

Ima kwa na ife di n'love (ife di n'love)

Odi kwa tough oh (odi kwa tough oh)

Breakfast no be your mate

Everybody must chop oh (everybody must chop)

Ife di n′love (ife di n′love)

Odi kwa tough oh (odi kwa tough)

Even if you too strong (even if you too tough

Everybody must chop o

Na person wey dey chyke (woo)

Dey form pass

Enwem plans

Plans to love you

No be believe say

For this life I go hurt you

I kpo na Face Time

Juom say I trust you

Say the distance

Feel say I don lost you (woo)

For instance, muna gi

Ji the whole city

Rapu ndi mmadu

And we go solve am hopefully

Faa na akozi na anyi akusago woefully

Faa na agbaa anyi query

Na akuko anyi bu old story

Lee nu (lenu)

Akubem onwem since you left me (cha cha)

Imakwa na ibi n'isi m rent free (why not)

Maka mdalu onwunwa wey dey tempt me

Ile m anya si na men are scum

I hangia call, kpoo gi 20 minutes

Kam try a luck, ijee kpota defence

Ka i parkia bus

Leegodi anya n′azu before

I lookuo door

Ima kwa na ife di n'love (ife di n′love)

Odi kwa tough oh (odi kwa tough oh)

Breakfast no be your mate

Everybody must chop oh (everybody must chop)

Ife di n'love (ife di n′love)

Odi kwa tough oh (odi kwa tough)

Even if you too strong (even if you too tough

Everybody must chop o

Na person wey dem chyke dey form pass

Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass

You cover bad mind with filter

With fake love and the cheap lies

It's alright cos I'm alright

Everything mege but it′s alright

Make everything dey for the past

Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (it is alright)

No no no no

I no fit do again

Better better better

Make I see you later later

No no no no

I no fit do again

Better better better

Make I see you later

Ima kwa na ife di n′love (ife di n'love)

Odi kwa though oh (odi kwa tough)

Breakfast no be your mate

Everybody must chop oh (everybody must chop)

Ife di n′love (ife di n'love)

Odi kwa tough oh (odi kwa tough)

Even if you too strong (even if you too strong)

Everybody must chop

Ima kwa na ife di n′love

Ife di n'love oh oh oh

Swaps

Ima kwa na ife di n′love oh (swaps)

Odi kwa tough o