menu-iconlogo
logo

Comfort

logo
Letras
Olanrewaju Omo Teslim (Talking drum plays)

Dafidi Omo Adeleke (Talking drum plays)

Shekpe

Oshamo

My type

I been waiting for your type (Your type)

I'm hoping you come online

Why?

Chai

Coz you're my baby

No doubt I don't need you for no clout

I don't even need to shout (Eh)

Why?

Chai

Coz you're my baby

Orora shey kaluba da kaluba re

Orora shey kaluba da kaluba re

Loke o Loke o baby sun gbalaga

E Yeh

I won dey your matterta oh yeah

You won dey for my matter o

And I know sey e don tey o wey we dance galala

E Yeh

Baby sun gbalaga

O wey o wey

Eh eh o comfortable

I go make you comfortable

I give you on top table

Omo ma lo Jana cable Yeh

Lo

Ma lo

Ja lo

Wa lo o yeah

Say

Lo (Don't go don't go)

Ma Lo (Don't go don't go)

Ja lo (Don't go don't go)

Wa lo o lo o yeah

I been busy on a money chase

Clout is a lie

Baby conversate

Gbagaun for you

But I dont mind

But your body’s Heat looking summer great

OBO trips

Baddest

Your boyfriend before?

Careless

We go make kpa like kpa kpa kpa

Who de

Iyen lohun awan fearless

Hmm

Na men full 30bg

I fit mount you 30 BG

Protect you for life

The love is for life

E pass girlfriend

The love Is for wife

Your doctor your beast

Your Jackyl and hyde

If no be for God

I for dash you my life

On God

No fraud

If no be for God I for dash you my life

Comfortable

I go make you comfortable

I give you on top table

Omo ma lo Jana cable Yeah

Lo

Ma lo

Ja lo

Wa lo o yeah

Say Lo

Ma Lo

Ja lo o Ye

Wa lo o lo o yeah

Orora shey kaluba da kaluba re

Orora shey kaluba da kaluba re

Ye

Yeah

Oshamo

You feel like say wetin

You feel like say wetin

You feel like say wetin

Ondun

Ye

Peperempe eh (Pempe)

Peperempe (Hey hey)

Peperempe

Baby I Fo for you

My love for you

Is not confused

I want all of you

(Ye ye ye)

You need to know

You’re free to go

(Free to)

Ma lo ji soro

(Ye)

I need you intoto

(Yeah Say)

I wo to ma fun mi o

Tin ba fo so le couple me o

Ayanfe sha ma bubble ni

Ka jijo ma bubble ni yeah

Comfortable

I go make you comfortable

I give you on top table

Omo ma lo Jana cable Yeh

Lo Oshamo

Ma lo

Ja lo

Wa lo o yeah

Say Lo

Ma Lo

Ja lo o Ye

Wa lo o lo o