menu-iconlogo
logo

Again

logo
Letras
Iskaba

Sweet like water wey dey inside coconut

Sleep after tip you gimme stamina

Wait for you so the same time we come up

Me and you at the same time

I never want to leave omo

Do dance with me omo

I pull up on your beach omo

It's time to swim omo

Baby girl make you no dey lie (No lie)

Make you tell your friends say you dey feel this guy

No even waste time

'Cause na me you go follow 'til the day we die

I mean why

I can't wait make your face just smile

It's not a lie, you set my soul on fire

So many girls have passed through (Passed through)

None of the girls fine pass you (Fine pass you)

So many things you've been through (Been through)

This life would not be the same again

Wouldn't be the same again

Would never be the same again

Would never be the same again oh

Never be the same again

No mind them dem dey lie to you

Dem talk say me me I too bad for you

No mind them dem dey lie to you

Dem talk say me me I no good for you

Say my heart na glass

Omo girl don't break it oh, break it oh

Take it oh take it oh

Even if I die wake it oh, wake it oh

Mannah mannah take it oh

Whine your waist baby rate it oh, rotate it oh

No be me, rotate it oh, rate it

Whine your waist, rotate it oh ah

Baby girl make you no dey lie

Make you tell your friends say you dey feel this guy

No even waste time

'Cause na me you go follow 'til the day we die

I mean why

I can't wait make your face just smile

It's not a lie, you set my soul on fire

So many girls have passed through (Passed through)

None of the girls fine pass you (Fine pass you)

So many things you've been through (been through)

This life would not be the same again oh

Wouldn't be the same again

Would never be the same again

Would never be the same again oh

Never be the same again