menu-iconlogo
logo

Shekere

logo
Letras
I see o be

Yemi alade oooo

I see o be

Ma ma ma

I dey hear the sound of a tambourine o

Talking drums and shekere combination

I see people under the tambourine o

Dancing like sey there's a celebration

Mamawaloko loko o

Legbeolo

Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home

All I want to do now is dancing wombolombo

So I lock up and keep kokoro labe kondo

Waka enter weli well e dey happen uh yeah

Come see small pikin ati iya arugbo dey dance

Wombolombo

Wombolombo

Legbe olo

Mi oni eni ko da mi lohun

Gbogbo eniyan so pe onijo kan be

Moni mori monini ko da mi lohun

Ile onijo pelegbe odo

O ninu re eko network ati ija

Mamawa loko loko o

Legbe olo

Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home

All I want to do now is dancing wombolombo

So I lock up and keep kokoro labe kondo

Waka enter wey the gbedu dey happen uh yeah

Come see small pikin ati iya arugbo dey dance

Wombolombo

Wombolombo

I see o be

Legbe olo

I see o be

Mi oni eni ko da mi lohun

I dey hear the sound of a tambourine o

Talking drums and shekere combination

I see people under the tambourine o

Dancing like sey there's a celebration

Them go dey dance wombolombo

Waka enter where the gbedu dey happen uh yeah

Dance wombolombo

Make you no dance wombolombo

'Cause them go dey dance wombolombo

Dance wombolombo