menu-iconlogo
huatong
huatong
yungbobbij12-big-bom-bom-cover-image

Big Bom Bom

Yungbobbi/J12huatong
waferosowhuatong
Letras
Grabaciones
Lyricist : Egbede Japhet onogwu/Ijale Linus Ijale

Composer : Egbede Japhet onogwu/Ijale Linus Ijale

Ah haha Hahaha ha ha ha

Ah haha Hahaha ha ha ha

Baby make you go low low lowww

Make we just de go jogodo

make we just de go ko ko ko

We go travel down to sokoto …..

All the girls with the big bom bom

Wey the make all this boys no the use condom .

Am wel le Aka …

(Am wel le Aka)

Kai Cho ope sey ..

(Kai cho ope sey)

Am wel le Aka …

(Am wel le Aka)

Kai Cho ope sey ..

( Kai cho ope sey)

Am wel le Aka …

(Hey hey )

Kai Cho ope sey ..

(Kai o Cho ope sey .)

Kai Cho ope sey .

Mama ,mama come closer ,

make you come

Make we rock

Make we run closer

Make we knack

Make We Dey closer

Make I chop you

Make you know say we Dey closer

Mama ,mama come closer ,

Come make we knack

Make we rock

Make we Dey closer

Make we chop

Make we Dey closer

Make we do everything

(Make we Dey closer )

Am wel le Aka

Which kin. Nyash be this

Which kin. Nyash be this ..

Bobbi see bom bom (2x)

All the girls with the big bom bom

Wey the make all this boys no the use condom .

All the girls with the big bom bom

Wey the make all this boys no the use condom .

All the girls with the big bom bom

Wey the make all this boys no the use condom .

All the girls with the big bom bom

Wey the make all this boys no the use condom .

Kai Cho ope sey

Am wel le Aka

Kai Cho ope sey

Am wel le Aka …

(Am wel le Aka)

Kai Cho ope sey ..

(Kai cho ope sey)

Am wel le Aka …

(Am wel le Aka)

Kai Cho ope sey ..

( Kai cho ope sey)

Am wel le Aka …

(Hey hey )

Kai Cho ope sey ..

(Kai o Cho ope sey .)

Kai Cho ope sey .

Más De Yungbobbi/J12

Ver todologo

Te Podría Gustar