menu-iconlogo
logo

Rock Your Body

logo
Paroles
Wi-Wi-Wi-Willis Giddem

I just wanna hold and Rock your body

Omogé oya wa sú mó mí

Shey make I answer your body calling

All night until the morning

Mo duro

Ko si anybody to lé dami duro o

Mo gba tí ẹ mi ò puro ó

Na the thing you dey do oh

Do oh yeah Falzbahd guy in the building

Energy full my body wey I no fit contain

Like person wey don do time

Wey just comot for jail

Barrister lawyer ki wolé I dey ontop your case

Your body make I lose breathe

No make I suffocate haaaaaah

Sipping hard i need it

Eru to gbé yii gan o critical i'm finished

If you want me you don't need to fight the feeling but

Tell me what you want make I no pass my limit

Mo jé dodo e

Aní mó ko e jé

Súmo mí modupé

Pe mí lololufé

Mo jé dodo e

Moní mo ko e je

Súmo mí modupé

Ahh this your body make sense so much, it doesn't make sense

Make I know when you ready I get the patience

I don ready to commit make we put the label

I need certificate when I go meet your parents baby girl

I just wanna hold and rock your body

Omogé oya wa sú mó mí

Shey make I answer your body calling

All night until the morning

Mo duro

Ko si anybody to lé dami duro o

Mo gba ti é mi o puro o

Na the things you dey do oh do oh yeah

Bring that booty to the big man here

You're in big trouble with the big man here

Come to me let the big man care

Free Adam and Eve

I'm giving you the big bang

Bring that booty to the big man there

You're in big trouble with the big man here

Come to me let the big man care

Free Adam and Eve

I'm giving you the big bang big bang

That's my madam

Please get your fucking hands off my madam

Between her legs is rainy season

Your girl always looking like harmattan

What a big man wants a big man gets

If you disagree you're not a big man yet

Gymnastic the way you make man flex oh God

Step down you don't need to be test

Step up in the club and I'm like bullshit

Carlifornicating like I'm Hank moody

Took her to a restaurant cos she's a foodie

Stay one night wanna check my hoodie

Blow that booty round for me is a banger

Listen to my song shorí moní lamba

All up in that ass bi eni to fé tamba

If you wanna dance maa jo samba yeah

I just wanna hold and Rock your body

Omogé oya wa sú mó mí

Shey make I answer your body calling

All night until the morning

Mo duro

Ko si anybody to lé dami duro o

Mo gba ti e mi o puro o

Na the thing you dey do oh do oh yeah