menu-iconlogo
logo

Leave Me

logo
Paroles
Girl I wan dey carry you flex

And I also wanna have sex

For your body Invest

Girl I always wanna impress

Girl I always wanna impress

Girl I always wanna impress -You

Curly tails when I tease you ah ah ah

Girl I wan dey carry you flex

And I also wanna have sex (with you)

Give it all to me

See yourself in me

Give it all to me

See yourself in me

Hmm Hmm

She no go leave me say she know what she found

She no go leave me say she know what she found

She no go leave me say she know what she found

Found Found Found

I get pace to make her fire the round

She tell me say say make I fire the round

She tell baby make you fire the round

Round Round

And so she tell she wan ride am

Ride am like person wey climb okada vex

My head don scatter yes

Wait make I balance first

She say she mean am tonight

She no go let papa rest

Who tell you say I fear ?

Me self I gather strength

Go ask of me from my honeys wey dey for Marrakesh

And If you doubt I guess

You go bow for your oga (oga)

Die for my matter

Tell me if I go down I go drown for her water

Bow for your oga

Die for my matter

Tell me if I go down I go drown for her water

Ye

Shoro pe o de tough gan

Emi gan ni Soldier

Carry that your left leg put it on this shoulder

The way I go press gan -extracurricular

Dey go need to carry you straight to St. Nicholas

Hold am

She no go leave me say she know what she found

She no go leave me say she know what she found

She no go leave me say she know what she found

Found Found Found

I get pace to make her fire the round

She tell me say say make I fire the round

She tell baby make you fire the round

Round Round

Yeah yeah

Duk

In my zone yeah yeah (Duktor)

Be my own yeah yeah

I'm looking for you baby

When you coming yeah yeah

Sex in the morning

Sex in the night

Wherever you dey baby girl

Bae you know say me I'm gonna sly

Yeah yeah yeah