if i ever hurt you girl i'm sorry
[bracketed]
ohh my baby no go lemme follow zaddy
[bracketed]
my anabella say na only you dey turn me on
but i no send carry my money make we go faji
baby wetin sup ooo
touch my weaking point ooo
make them throw me punch
say me i go take insult ooo
leave them make them talk ooo
make them talk rumours ooo
make them throw me punch
say me i go take insult oooo
baby make you no do gawu
oya take anything wey you want i be talk and do
money too long e get part 2
i know say you dey feel me so no go dey mezebu
girl you dey reason me one kind and e dey pain me o
and e dey pain me
if na cash wey you want i go waybill ooo
girl if you ever fall my hand that thing go change me ooo
say e go change me
if i go ever love you na maybe ooo
but shey you know say if i
if i ever hurt you girl i'm sorry
[bracketed]
ohh my baby no go lemme follow zaddy
[bracketed]
my anabella say na only you dey turn me on
but i no send carry my money make we go faji
baby wetin sup oooo
touch my weaking point ooo
make them throw me punch
say me i go take insult ooo
leave them make them talk ooo
make them talk rumours ooo
make them throw me punch
say me i go take insult ooooe me oo if i go ever love you na bby oo