menu-iconlogo
logo

Better

logo
Paroles
Told to be patient

One day e go make sense

Told not to relent

Listen more and say less

Soon you go Dey pay rent

Don't depend on your parent

Give all you got

Give all you got don't give less

You know the shit gets tiring

Not making much to Dey depend on your salary

Corpers still Dey depend on the alawi

For naija wey be say salary na sha la ri

I Dey run am any which way

Call up on my Niggas wey sabi way

Call Gold, Yk Tasana, Peter

Ki gbogbo wa lo ri wale

We dey hope say

One day

E go better

Any f**g weather

Wherever Whenever

Just don't give up on your dreams

Prayer from my mother

Blessings from my father

Amen from the father

Who art in heaven

E go better

E go better(You know we know)

E go better(You Know we know)

E go better (In Heaven)

E go better

Any f**g weather

Wherever Whenever

Just don't give up on your dreams

Prayer from my mother

Blessings from my father

Amen from the father

Who art in heaven

E go better

Better par Pelumi PK - Paroles et Couvertures