Our Father wey dey for heaven 
Nobody fit collect the chair 
Wey You sit down 
Okay 
Brother Nwachukwu (eh le le) 
Abeg oh, don't be sleeping on a bicycle 
Let's go! 
Our Father wey dey for heaven 
Nobody fit collect the chair 
Wey You sit down (eh-eh) 
Our Papa 
We gbadun Your pattern 
And we throway salama 
'Cause na You hold us down 
These other gods 
Wey them dey carry for pocket 
I cannot relate 
'Cause my Father is not their mate oh 
These other gods wey them dey keep for apartment 
All of them are worthless 
And I just dey laugh 
'Cause my Father is bigger than (odo) 
Every (odo) 
Any (odogwu) 
Oh-o-o-oh (odo) 
Any (odo) 
All the (odogwu) 
Because my Father is bigger than (odo) 
Any (odo) 
Every (odogwu) 
Oh-o-o-o-oh (odo) 
Oh-no (odo) 
Eh ah (odogwu) 
Your actions are not accidental 
Only you no contester 
Only you for the center 
Everything I surrender 
You dey give me bonanza 
Ah ah ewo 
At the mention of Your name oh 
And as You step in at the place oh 
Every other power go mellow 
Everywhere go dey rearrange oh 
Nobody fit say no 
Number One cha cha cha 
Original Abba Father 
Everything go sha pra pra 
Only you Oga kpata kpata kpata 
  Our Father wey dey for heaven 
Nobody fit collect the chair 
Wey You sit down 
Our Papa 
We gbadun Your pattern 
And we throway salama 
'Cause na You hold us down 
These other gods 
Wey them dey carry for pocket 
I cannot relate 
'Cause my Father is not their mate oh (I can never relate) 
These other gods wey them dey keep for apartment 
All of them are worthless 
And I just dey laugh 
Because my Father is bigger than (odo) 
Any (odo) 
Every (odogwu) 
I say He's bigger than (odo) 
Odo (odo) 
Every (odogwu) 
Because my Father is bigger than (odo) 
Any (odo) 
Every (odogwu) 
I say He's bigger than (odo) 
Odo (odo) 
Every (odogwu) 
Our Father wey dey for heaven 
Nobody fit collect the chair 
Wey You sit down 
Our Papa 
We gbadun Your pattern 
And we throway salama 
'Cause na You hold us down