menu-iconlogo
logo

Ozumba Mbadiwe

logo
Paroles
I no dey move that way

Don't make me move that way

Me, I no wan sleep for highway

'Fore you cross, gaz look your sideways

Me, I no come Lagos for child's play

So I hear say dem dey find me

(Wo ni won wa mi, Wo ni won wa mi)

For the long time I been silent

(Wo ni won wa mi, Wo ni won wa mi)

I dey run am, I be Sterling

But dey think say I'm in hiding

'Cause dey don't know how to find me

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

Coming to you

Coming to you

Won I'oIowo Io n s'ore olowo

1 milli for my head oh (ewe)

You better follow who know road

Since 2019 when I don blow

I been on a roll, if you don't know

And I no get time for your convo

Cause na monеy I dey find (na money i dey find)

E no еasy for Iagos

Do me a favour

Pay me on time (eh eh eh)

If i owe you a favour

Make you no vex

If you see me online (eh eh eh)

Woni won wa mi

Wetin concern me?

I'm in san francisco jamming

Sho'ngbo mi?

Oya oya oya send me my money

Oya oya oya wire my raba

Owo Io Ie gbe mi wa Ie

Owo Io Ie gbe me wa Ie

And in case the money enter

I go dey oriental

For OzumBa Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

Coming to You

Giddem!

Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe