menu-iconlogo
huatong
huatong
Paroles
Enregistrements
Normal mi'o guide

But mo' need lati guide

Steady grinding, steady chasing na money me I dey find

You think say na all pussy them dey fuck!

E be like say you never broke like 2years before

Some pussy na Grace

While some pussy na broke.com

Na id.me i dey find

Me I no get time for your knacking

Carry your puy go front you go see lazy man wey go knack you

Sha guide

Kolosho malo' gbe' e ni' paro

Na you go face am

Spend wisely street no get last memory

If e stop your paddy go count you out

But I hope say you dey bomb

Kii je' id.me bi 24

Kii gba credit card bii 34

Abii o' nii osu kan tale ran' lo store

Shey eni cana ti mole' puff

Abii oni cc ti mo le chop

Na who no sabi road dey miss road

Even with your t-fare if you no get mind 'omo you go still miss road

Why you kon dey reason why your Nigga Dey cashout pass you

Na oshole them dey do

Na ghost client dey pay them

If you no get mind them no go carry you reach there

Sho La' we' kan kan bii 55

Abi o' le yawere fun' a week

Imagine say your girlfriend dey cheat on you and you carry

(Kassala tii Burst)

Na credit alert dey give me joy

If you see me smiling na credit alert

Na money matter be my own problem

Wake up and pray

Cus your nigga no go check on you if you no reign

Wa' maga beni' to wa' ni hellfire

Amoye' Shenking tati fara' gba

As you dey fear God dey fear zelle too

Yankee ig needed

Mo' fe' lo bomb Colorado

Ip vanish dey on

Mark Zuckerberg just dey disable my account for no reason

Why $10 cashapp done and $500 failed

If your soap no comfirm again find another alfa again

Na were' I use collect $20 now

Omo iyami mo' broke

I don sell my phone

Man I'll be clapping for the winners till my time go come

My niggas no dey sleep like a night ghost

Steady look for slips and wells-fargo

We'll surely see the day break when the night goes

If you tryna cross my lane the matter go long

I get choko for head like a psycho

Steady up to date like an iPhone

Padi me i still de see when my eyes close

I no get time to dey cuddle

Am tied up with schedule

Always on my hustle

Omo'pe dey look for kolu uu"

Shache loru moju uu

Bentley no be muscle

Me I wanna bobble

Whenever sky is purple

Sho' ni cana ti mo' le puff

Abi o' ni osu tale' ran' Lo store

As omo ogbon' wey start from the street mio le' ever give up

One client can change your story and one pussy can distroy your life

Stay focus don't listen to anybody

Don't be scared of loosing people

Be afraid of loosing yourself

Yankee ig needed

Mo' fe' lo bomb colorado

Love is sweet for where na for person wey never cashout before

Shey won ti send $3k btc in sweet rate

Na then you go know say love no sweet at all

All man for himself

Genesis 10 verse 6

Omo iya mi

Oju mi ti di

Mio gbo' kankan oro owo lo ba'mi

Na credit alert dey give me joy

If you see me smiling na credit alert

Na money matter be my own problem

Wake up and pray never give up

Man I'll be clapping for the winners till my time go come

My niggas no dey sleep like ah night ghost

Steady look for slips and wells-fargo

We'll surely see the day break when the night goes

If you tryna cross my lane the matter go long

I get choko for head like ah psycho

Steady up to date like an iPhone

Padi me i still de see when my eyes close

I no get time to dey cuddle

Am tied up with schedule

Always on my hustle

Omo'pe dey look for kolu uu"

Jashe loru moju uu

Bentley no be muscle

Me I wanna bobble

Whenever sky is purple

Davantage de Usmanial Vibez/Cazulee

Voir toutlogo

Vous Pourriez Aimer