menu-iconlogo
logo

Jowo

logo
Lirik
jo jowo

my baby jo jowo

my baby jo jowo

jowo

verse 1

one time tiri gbosa for

the two person wey born you

i never want to try lose

you try dem no born me well

i no fit tire for your

matter lai lai say i no do

suddenly man calm down man

down for only you yeah

pre chorus

many many man they try to whine you

i no really mind they just they whiney

many many gyal they try to whine me

baby no go whine dem just be whiney

many many man they try to whine you

i no really mind they just they whiney

many many gyal they try to whine me

baby no go whine dem just be whiney

chorus

so me say jo jowo

look into my еyes oh baby jowo

will you be my wife oh baby jowo

baby oh ya raga raga ragabomi

jo jowo

look into my еyes oh baby jowo

will you be my wife oh baby jowo

baby oh

post chorus

jo jowo

my baby jo jowo

my baby jo jowo

jowo

verse 2

amina zomana

answer me jo chasin me now

it be like you be my destiny nah

this kind of love e no dey similar

amina mutu mina

mo la e go gbo temi na

no no no me ori kakirimo

su momi girl baby speak to me now

pre chorus

many many man they try to whine you

i no really mind they just they whiney

many many gyal they try to whine me

baby no go whine dem just be whiney

many many man they try to whine you

i no really mind they just they whiney

many many gyal they try to whine me

baby no go whine dem just be whiney

chorus

so me say jo jowo

look into my eyes oh baby jowo

will you be my wife oh baby jowo

baby oya raga raga ragabomi

jo jowo

look into my eyes oh baby jowo

will you be my wife oh baby jowo

baby oh ya raga raga ragabomi

post chorus

jo jowo

my baby jo jowo

my baby jo jowo

jowo

jo jowo

my baby jo jowo

my baby jo jowo

jowo

bracketed

please follow

Jowo oleh Davido - Lirik & Cover