menu-iconlogo
huatong
huatong
kizz-daniel-ja-cover-image

Ja

Kizz Danielhuatong
_BlackPanther234huatong
Lirik
Rekaman
Oh Vado

Good to be good Ja

Bad to be good all the time Ja

Too much holiness, Ja

Na hin dey kill man pikin, Ja Ja Ja

I’m just a human

I’m not a bad persona Ja

Eyan lo keshin loro Ja

Aye o feni foro ja ja ja

Aye ko feni foro

Aye o aye o aye o ko fe be

Aye ye ye ye ye ye ko fe ni foro

Aye o aye o aye o ko fe be

Won tun ti payan nita, Ja

Awon ti fine boy nappers, Ja

Officer show me your back, Ja

I want to see your logo Ja Ja Ja

Election dey on Ja

Dem say go and get your PVC, Ja

Them swear for you or swear for me, Ja

Who we want no dey win Ja Ja Ja

Aye ko feni foro

Aye o aye o aye o ko fe be

Aye ye ye ye ye ye ko fe ni fo ro

Aye o aye o aye o ko fe be

Love and no hate Ja

Make you hate nobody Ja

No matter how bad them wrong you Ja

No one holy Ja Ja Ja

Egbo information Ja

Talk about your confusion Ja

If you dey check your motto Ja

My brother hold your condom Ja Ja Ja

=Swaps=

Selengkapnya dari Kizz Daniel

Lihat semualogo

Kamu Mungkin Menyukai